GuidePedia

0
Sponsored Link



James abeg come carry me and this my two small bag reach junction, I wan travel...but you go branch Mr Dan place to carry one small bag wey I go help am give him mother for village and Mama Bisi sef say she get two small bags wey I go help her give Mr Taju the Teacher when I reach village.

After the overload: James abeg no vex, you know say you be my padi nau. Oya, carry go, I balance. Lols! 



Post a Comment

 
Top